News | Job Vacancy | Tv/Interviews | Scholarships | Educations | Entertainment | Biography | Got Talent's | Phones | Super Stories | Sports News | Comedies | Business | Relationship | Tech | Movies Series | Search
Posted by: seniorp900« on: September 24, 2015, 12:18:14 PM »In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following:
1) WAEC : He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na fear catch am 2) WAEC : A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) WAEC : He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be… 4) WAEC : A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear… 5) WAEC : Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem… 6) WAEC : One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am… 7) WAEC : A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque…. Dem plenty for chicken republic WAEC : Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar… 9) WAEC : A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje… 10) WAEC : He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat… 11) WAEC : A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am… 12) WAEC : All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros… 13) WAEC : Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat.. Watin he go score?"
Muni Long Enlists Mariah Carey on ‘Made for Me’ Remix: Listen by Mr. Babatunde
[Today at 07:47:35 AM] Facebook Meet Up 2024: Nigerian Youths, Students Urged To Connect, Imbibe Values by Miss Ifeoluwa [May 22, 2024, 07:34:46 AM] "Oodua Festival to hold June 23rd - 25th in Osun" - FTAN by Miss Ifeoluwa [May 21, 2024, 07:28:27 PM] Generator fumes kill 7 friends inside studio in Bayelsa by Rajih [May 21, 2024, 03:37:20 PM] CBN raises interest rate to 26.25% amid rising inflation by Rajih [May 21, 2024, 03:35:56 PM]
|