News | Job Vacancy | Tv/Interviews | Scholarships | Educations | Entertainment | Biography | Got Talent's | Phones | Super Stories | Sports News | Comedies | Business | Relationship | Tech | Movies Series | Search
Posted by: seniorp900« on: September 24, 2015, 12:18:14 PM »In WAEC examination, Akpos was asked to complete the following:
1) WAEC : He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na fear catch am 2) WAEC : A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) WAEC : He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be… 4) WAEC : A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear… 5) WAEC : Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem… 6) WAEC : One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am… 7) WAEC : A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque…. Dem plenty for chicken republic ![]() 9) WAEC : A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje… 10) WAEC : He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat… 11) WAEC : A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am… 12) WAEC : All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros… 13) WAEC : Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat.. Watin he go score?"
I am not Quitting PDP, Governor Adeleke Tells Osun Stakeholders' Forum by Morayo
[May 02, 2025, 07:46:29 PM] FG Gives Foreigners With Expired Visas 3 Months to Leave Nigeria by Morayo [May 02, 2025, 07:43:20 PM] CBEX Quietly Resumes Operations Despite SEC Ban, N1.2tn EFCC Probe by Morayo [May 01, 2025, 12:27:11 PM] Alaafin Of Oyo Addresses Controversial Video Involving Ooni Of Ife by Morayo [May 01, 2025, 11:52:26 AM] Amotekun Operative Killed In Iwo Ambush By Armed Hoodlums by Morayo [May 01, 2025, 11:50:40 AM] |